Ayra Starr - Sability Lyrics and Video | Lyricsrocksong

Today again we have brought a New Song Ayra Starr - Sability Lyrics which you will enjoy reading very much, Ayra Starr official video with Stability lyrics is given below, you must watch it, this video people is getting a lot of likes on YouTube, you will also enjoy watching this melodious song, let's see in detail Ayra Starr Songs 

Sability Lyrics

[Intro]
London (London)

[Verse 1]
E n le oh
Greet everybody for here oh
Padi jo shey shey pele oh
Mo ti so funwon tele oh
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Dem say I dey go cele oh
Dem say I dey go cele oh

[Pre-Chorus]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

[Chorus]
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)


[Verse 2]
Oni reason
Oni reason why dem dey call me oloyin
While you beefing, I'm still lеading
Kill anything I no fit miss
You no go fit in my shoes
High fashion, Jimmy Choo
Wanna sip some jin and juice
Tomorrow will bе okay 

[Pre-Chorus]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

[Chorus]
Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)


[Outro]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do
               https://lyricsrocksong.blogspot.com 


Friends, you have just read the song titled "Stability Song of Ayra Starr" and you have also seen its official video, the lyrics of songs are becoming viral on YouTube, we keep presenting love song lyrics|sad song lyrics|best song lyrics|song lyrics english|english song lyrics|complete song lyrics| popular song lyrics |free song lyrics|lyrics of new song like this, hope you like it. To know the lyrics of the song keep visiting this site (Lyricsrocksong).

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.